
32.1K
BBSenator Ned Nwoko wey dey represent Delta North senatorial district say di only tin wey fit bring pipo back to PDP na if di party for Delta State begin perform.
For exclusive interview with BBC Pidgin, Nwoko tok say tin don spoil go far for PDP.
@bbcnewspidgin










